vimarsana.com

Page 203 - கூட்டாட்சியின் குடியரசு ஆஃப் நைஜீரியா News Today : Breaking News, Live Updates & Top Stories | Vimarsana

#Twitterban: Aisha Buhari deactivates Twitter account as FG denies Nigerians access

Nigerian Twitter ban and VPN: Twitter micro blogging site, local ISPs reply FG #TwitterBan

Nigerian Twitter ban and VPN: Twitter micro blogging site, local ISPs reply FG #TwitterBan 5 June 2021, 11:30 WAT New Informate 23 minutes wey don pass Wia dis foto come from, Getty Images Twitter and join body of licensed Telecommunications Operators don reply Nigeria Federal goment ban on di micro blogging site. Twitter say Friday announcement from di Information Minister Lai Mohammed dey deeply concerning . We dey investigate and go provide updates wen we know more. Di internet company, wey Jack Dorsey be oga, write for dia reply. Access to Twitter from Nigeria main phone providers don dey blocked, according to reports from Lagos and di capital, Abuja.

© 2025 Vimarsana

vimarsana © 2020. All Rights Reserved.