vimarsana.com

Page 12 - சர்வதேச குற்றவாளி தீர்ப்பாயம் க்கு ருவாண்டா News Today : Breaking News, Live Updates & Top Stories | Vimarsana

No early release for Rwanda genocide top brass Bagosora, says UN tribunal

UN tribunal denies Rwanda genocide mastermind early release – The Citizen

Happy International Womens Day : Ngozi Okonjo-Iweala, oda African women wey don break gender equality stereotypes

Happy International Womens Day : Ngozi Okonjo-Iweala, oda African women wey don break gender equality stereotypes 8 March 2021 Wia dis foto come from, Getty Images Every March 8th African women dey join di rest of di world to celebrate di International Women s Day. Di day dey important as e dey remind dem of di historic journey women around di world don take to better dia lives. Dis year theme na Women in Leadership, wey dey call for equal future in a covid- 19 world. E dey tell dem to challenge everything wey dey hold dem back to become better and dis na some of di things some ogbonge African women don do to change things for dia society.

© 2025 Vimarsana

vimarsana © 2020. All Rights Reserved.