vimarsana.com

Page 2 - நைஜீரியன் போலீஸ் படை சிறப்பு எதிர்ப்பு News Today : Breaking News, Live Updates & Top Stories | Vimarsana

#EndSARS Protests: Accurate informate on di number of pipo wey die during #EndSARS Protests no dey available- US

#EndSARS Protests: Accurate informate on di number of pipo wey die during #EndSARS Protests no dey available- US 1 April 2021 Wia dis foto come from, EPA Di United States Goment don tok say dem no get any informate on di number of pipo wey die during di #EndSARS Protests for Lekki Toolgate wey happun last year October. According to di US Department of State s 2020 Country Reports on Human Rights Practices di accurate number of pipo wey die for di shooting during di #EndSARS Protests no dey available at di year end. For one statement, di US Goment comfam say true true for October 20, 2020, some security pipo go enforce curfew by firing shot for air to comot protesters wey gather for Lekki Tollgate in Lagos to protest di abuse wey di defunct Nigerian Police Force s Special Anti-Robbery Squad (SARS) dey do di youths for di kontri.

EndSARS: No Correct Information Of Death At Lekki Tollgate — US

#LekkiMassacre: Claims soldiers killed protesters not verified ― US report

#LekkiMassacre: Claims soldiers killed protesters not verified ― US report
tribuneonlineng.com - get the latest breaking news, showbiz & celebrity photos, sport news & rumours, viral videos and top stories from tribuneonlineng.com Daily Mail and Mail on Sunday newspapers.

What Protests Against Police Brutality In Nigeria Looked Like

These Photos Show What The #EndSARS Movement Looked Like Twitter Sections Trending Utilizamos cookies, próprios e de terceiros, que o reconhecem e identificam como um usuário único, para garantir a melhor experiência de navegação, personalizar conteúdo e anúncios, e melhorar o desempenho do nosso site e serviços. Esses Cookies nos permitem coletar alguns dados pessoais sobre você, como sua ID exclusiva atribuída ao seu dispositivo, endereço de IP, tipo de dispositivo e navegador, conteúdos visualizados ou outras ações realizadas usando nossos serviços, país e idioma selecionados, entre outros. Para saber mais sobre nossa política de cookies, acesse link.

© 2025 Vimarsana

vimarsana © 2020. All Rights Reserved.