Sunday Igboho: Cotonou court say make Sunday Adeyemo remain for detention : vimarsana.com

Sunday Igboho: Cotonou court say make Sunday Adeyemo remain for detention


Sunday Igboho detained: Cotonou court of appeal say make Sunday Adeyemo remain for detention
3 hours wey don pass
Wia dis foto come from, OTHERS
Court of appeal for Cotonou Benin republic don judge say make Sunday Adeyemo, wey pipo sabi as Sunday Igboho further remain for detention pending investigations.
Di court decide dis one late Monday night.
Earlier in di day, security personnel bin carri Igboho enter court premises, as early as 7am Monday morning when work never start to avoid interference.
Di activist spend over 15 hours inside prosecutor office, wia dem dey torchlight weda to release am, or further detain am.

Related Keywords

Germany , Benin , Ibadan , Oyo , Nigeria , , Sunday Igboho , Sunday Adeyemo , Cotonou Benin , ஜெர்மனி , பெனின் , ஓயோ , நைஜீரியா ,

© 2024 Vimarsana