Wetin be di Executive orders President Tinubu sign, how e go take affect you
Nigeria President Bola Tinubu don sign four different Executive Orders to reverse di Amendment Order, 2003 wey former President Muhammadu Buhari bin sign into law on 28 May, 2023, a day before e comot for office .Part of di orders wey president Tinubu sign na di suspension of di 5% Excise Tax on Tel