Good news international church: Latest on Kenya cult deaths wey indict Pastor Paul Mackenzie, discovery of shallow graves for Shakahola forest
Dozens of bodies of pipo wey dem believe say starve demsef to death na im authorities don discover for forest.