Portable: Zazoo Zeh star settle with Poco Lee and Kogbagidi say na 'promo'- See wetin bin cause di kasala
To prove say all dey well, Portable share fotos of imsef togeda with Poco Lee, Kogbagidi and Musician, Olamide wey call benefactor.
Source: bbc.com