Second Niger bridge pictures: How IPOB sit-at-home order affect second Niger bridge, oda tins for Southeast
Obiora Ulaka, public analyst for Umuahia say di essence of di order dey abnormal and pipo wey dey behind don use am destroy di region “without knowing” di implication.