Vimarsana
Biggest News Aggregation in the World

Page 2 - Two Deputy News Today : Breaking News, Live Updates & Top Stories | Vimarsana

Stay updated with breaking news from Two Deputy. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.

Top News In Two Deputy Today - Breaking & Trending Today

Speaker of parliament Ghana: Mike Oquaye, Alban Bagbin - Who go be next Parliament of Ghana leader? - Vimarsana News

Speaker of parliament Ghana: Mike Oquaye, Alban Bagbin - Who go be next Parliament of Ghana leader?

Ghana Speaker of Parliament: Lawmakers vote NDC Alban Bagbin as new leader 6 January 2021 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Mike Oquaye and Alban Bagbin, NPP and NDC nominees Opposition NDC Candidate, Alban Bagbin win Speaker of Parliament election for Ghana. Per declaration of de results, NPP dey control Executive arm of govment wey NDC dey control legislative arm of govment. NDC lawmakers bin dey inside jubilant mood ahead of de declaration of results afta de voting process to determine who go be next speaker of Ghana parliament end. Major tension bin dey for Ghana as N...

Source: bbc.com