Ada Ameh burial: Family and friends gada to lay di late Nigerian actress to rest
Di death of di ogbonge, very funny actress wey totori millions of her fans - putting smile and lafta for dia face, shock may pipo as e bin happun just two years afta she bury her only pikin