DSS: Nigeria Department of State Security Services warn group with 'agenda' to cause katakata for di kontri

Card image cap


DSS: Nigeria Department of State Security Services warn group with 'agenda' to cause katakata for di kontri
3 May 2021
Wia dis foto come from, DSS
Di Department of State Services (DSS) say dem no go longer tolerate any agenda by some group of pipo to cauase katakata for di kontri.
DSS tok dis one on Sunday as dem condemn wetin dem say na some kain statements by misguided elements wey don continue to dey threaten goment, sovereignty, and corporate existence of di kontri.
"Di one wey dey of note na di unnecessary tok and activities of some religious and past political leaders wey don either call for a forceful change of goment or mass action against it. E don dey established say di main objective of dis na to cause di kontri to scata.

Related Keywords

Nigeria , Buhari , Kano , Yusuf Bichi , Di Department Of State Services , Pdi Service , Nigeria Department Of State Security Services , Nigeria Department , State Security Services , State Services , நைஜீரியா , புஹாரி , கனோ , யூசுப் பிச்சி , டி துறை ஆஃப் நிலை சேவைகள் , நைஜீரியா துறை ஆஃப் நிலை பாதுகாப்பு சேவைகள் , நைஜீரியா துறை , நிலை பாதுகாப்பு சேவைகள் , நிலை சேவைகள் ,

© 2024 Vimarsana

vimarsana.com © 2020. All Rights Reserved.