vimarsana.com

நைஜீரியா சங்கம் ஆஃப் செவிலியர்கள் News Today : Breaking News, Live Updates & Top Stories | Vimarsana

Kaduna State NLC strike updates: Labour union strike to shutdown Kaduna, how e affect you

Kaduna State NLC strike updates: Labour union strike to shutdown Kaduna, how e affect you 16 May 2021 Wetin we call dis foto, Kaduna State Govnor Nasir El Rufai and di state labour unions no agree onto di sack of 7000 civil servants. Nigeria Labour Congress [NLC] strike for Kaduna start on Sunday wit total blackout for di north west Nigeria state. Operators of Kaduna Electric join di five-days-warning strike to ask di state goment to reverse di sack of over 7000 workers. Chairmo of di state NLC Comrade Ayuba Magaji Sulaiman say dia plan na to shut down di state from Sunday for five days.

Kaduna state NLC strike: Unions to begin five-day warning strike on Sunday to shut down state - See wetin we know

Kaduna state NLC strike: Unions to begin five-day warning strike on Sunday to shut down state - See wetin we know 5 hours wey don pass Wia dis foto come from, Kaduna state govt Di Nigeria Labour Congress dey plan one ogbonge strike on Sunday, 16, May, 2021 for Kaduna state wey dey northern part of di kontri to ask di state goment to reverse di sack of over 7000 workers. Chairmo of di state NLC Comrade Ayuba Magaji Sulaiman tell BBC say, no going back on di five day warning strike and dia plan na to shut down di state from Sunday especially as e be say di state goment neva still call dem for negotiation or dialogue.

© 2025 Vimarsana

vimarsana © 2020. All Rights Reserved.