Vimarsana.com

Latest Breaking News On - Catherin anene - Page 1 : vimarsana.com

Benue news: How 17-year-old girl set lover on fire for central Nigeria

Benue news: How 17-year-old girl set lover on fire for central Nigeria 13 January 2021 Elvis Chidinma Omah, before and after im ex girlfriend set fire for im house Imagine you go sleep for night wrapped inside di arms of your lover, wit kiss and smile only to wake up wit second degree burn wey lead to your death. Dis na di tori of Elvis Chidinma Omah, a patent medicine seller for Makurdi, di state capital of Benue state, north central Nigeria. Elvis Chidinma Omah and one 17-year-old girl na two love birds and dem don dey do boyfriend and girlfriend nearly three years.

Makurdi
Benue
Nigeria
Gboko
Enugu
Wadata
Kebbi
Nigeria-general
Nicodemus-nomwange
Shiminenge-pam
Catherin-anene
Elvis-chidinma-omah

vimarsana © 2020. All Rights Reserved.