BBC Di man tok how dem call am from work say im pikin dey sick Sunday 7 May, 2023 na date wey go linger for di minds of Sheka residents for Kano state (northwest Nigeria) afta wedding celebration turn ugly.Just like e dey happun for many cultures whenever pesin dey celebrate, family an