Biggest News Aggregation in the World
📰 Ebubeagu Eastern News

Ebubeagu Eastern News Today

Fast, Ad-Free News Updates

Stay updated with breaking news from Ebubeagu Eastern. Real-time updates on events, politics, business and more.

Ebonyi state news: Umahi conclude Ebubeagu launch plans to tackle unknown gunmen attacks

Ebonyi state news: Umahi conclude Ebubeagu launch plans to tackle unknown gunmen attacks 29 April 2021 Wetin we call dis foto, Ebonyi state govnor Dave Umahi dey address new Ebubeagu recruits Ebonyi state don prepare ground for di launching of di regional security outfit Ebubeagu Eastern Security. Dis na as unknown gunmen never stop to terrorize di state wey tanda inside eastern region of Nigeria. Dave Umahi, di state govnor, for dia security council meeting display commanders of Ebubeagu for ...
Anambra State Nigeria General Ebonyi State Rochas Okorocha Spilbat Dave Umahi Tochukwu Ikenga
Source: bbc.com

Explore More Categories

World News India News Business Technology Sports Entertainment Health Science