Buhari visits Lagos: Oda times President Buhari don visit Lagos and why e dey visit again
Di last time di president go di state na to commission some projects wey di federal goment build for Lagos state
Source: bbc.com
Fast, Ad-Free News Updates
Stay updated with breaking news from Factory Apapa. Real-time updates on events, politics, business and more.