Vimarsana.com

jesus mmesoma mercy obi: Live & Latest News Updates : Vimarsana.com

Ada Jesus: Mmesoma Mercy bin want go live to thank pipo wey dey pray for her- Harrison Gwamnishu

Ada Jesus: Mmesoma Mercy bin want go live to thank pipo wey dey pray for her- Harrison Gwamnishu 22 April 2021 Wia dis foto come from, AdaJesus Harrison Gwamnishu wey dey lead di team of pipo wey dey take care of Ada Jesus before her death don tok about di popular Nigerian Comedian last moments before death. Di comedian bin reveal say she get kidney disease in February, and tori be say dem rush her to hospital after suffering a cardiac arrest - wey lead to her death. For interview wit BBC Pidgin on Thursday, a day after di announcement of her passing, Harrison narrate Ada Jesus Last moment before she die.

Nigeria
Nigerian
Nigerians
Harrison-gwamnishu
Ada-jesus-mmesoma
Ada-jesus
Mmesoma-mercy
Jesus-mmesoma-mercy-obi
Nigerian-comedian
Ada-jesus-last
நைஜீரியா

vimarsana © 2020. All Rights Reserved.