United States Vice President Kamala Harris has expressed strong support for Nigeria's efforts toward the restoration of constitutional order in the Republic of Niger. She spoke in telephone conversation with President Bola Ahmed Tinubu on Thursday evening in Abuja. Presidential spokesman, Dele Alake, in a statement on Friday said the two leaders also commended President…
Antonio Guterres, the UN Secretary-General, introduced the "AI for Good" Summit at the United Nations last week. Unsurprisingly, the robots who "presented their case" are Marxists. The robots that follow are programmed for the UN's Sustainable Development Goals. António Gute
World Environmental Day theme 2021: UN, expert wan you to take environment mata serious
5 June 2021, 10:00 WAT
New Informate 17 minutes wey don pass
Wia dis foto come from, Getty Images
United Nation Secretary-General say humans dey damage di very ecosystem wey dey provide food for dem Antonio Guterres tok dis one for im message to mark 2021 World Environment Day on Saturday. Di UN chief add say di earth dey strong but e still need help from humans.
Experts on environment mata don call on Nigerians and goment to take environmental mata serious for pipo to get beta health.
David Faisal wey be environmental sabi pesin tok dis one as kontries dey mark di June 5, annual observance.