Polaris bank, Keystone, and Union Banks – wetin go happun to customers money afta wetin CBN do?
Di CBN bin release one statement on 27 December to explade, dem advice customers “to go ahead wit dia banking transactions as usual, as no cause for concern, tok.
Source: bbc.com