Biggest News Aggregation in the World
📰 Oga Soludo News

Oga Soludo News Today

Fast, Ad-Free News Updates

Stay updated with breaking news from Oga Soludo. Real-time updates on events, politics, business and more.

Soludo Attacked: Police gbab four say suspects don give more information

Soludo Attacked: Police gbab four say suspects don give more information 1 April 2021 Wia dis foto come from, Getty Images Di Anambra State Police command don arrest four suspects wey allegedly get hand for di attack on former CBN Governor and govnorship aspirant, Professor Charles Soludo. Toktok person for di Anambra Police Command, Ikenga Tochukwu say Mbah Victor, John Olisakwe, Chigozie Omeh and Emmanuel Nnobi na di suspects wey dem arrest. Three Police Officers wey dem bin attach to Soludo ...
Nigeria General Anambra State Ikenga Tochukwu Charles Soludo Chigozie Omeh Emeka Ezenwanne
Source: bbc.com

Explore More Categories

World News India News Business Technology Sports Entertainment Health Science