📰 Oga Xaba News
Oga Xaba News Today
Fast, Ad-Free News Updates
Stay updated with breaking news from Oga Xaba. Real-time updates on events, politics, business and more.
July 3, 2023
Di monarch release statement to reassure di nation say im dey in perfect health afta reports say dem 'poison' am.
July 3, 2023
BBC South Africa Zulu King Misuzulu kaZwelithini no dey hospital and dey in perfect health.E tok dis afta di traditional prime minister bin say im dey receive treatment for suspected poisoning.For inside statement di King office release, dem say im go Swaziland to visit im uncle from