Biggest News Aggregation in the World
📰 Test Driller News

Test Driller News Today

Fast, Ad-Free News Updates

Stay updated with breaking news from Test Driller. Real-time updates on events, politics, business and more.

JAMB: Wetin we know about di gbege between JAMB registrar and di Nigeria Baptist Convention

JAMB registration: Wetin we know about di gbege between JAMB registrar and di Nigeria Baptist Convention 2 May 2021 Wetin we call dis foto, Professor Ishaq Oloyede Registrar of di Joint Admission and Matriculation Board (JAMB), Professor Ishaq Oloyede don react to di statement of di Nigeria Baptist Convention wey claim say di JAMB oga specifically target di Baptist Girls Academy for Lagos state and subject am to media trial. Oga Oloyede for inside statement say im no target any school during i...
Fabian Benjamin Kayode Oloyede Ishaq Oloyede Oyesoji Aremu Public Affairs Baptist College Academy For Lagos
Source: bbc.com

Explore More Categories

World News India News Business Technology Sports Entertainment Health Science