Church of Pentecost prison: Ejura town in Ghana prison donor dey build three more prisons 3 hours wey don pass Wia dis foto come from, Church of Pentecost Wetin we call dis foto, Dis prison facility in Ejura town in Ghana, na The Church of Pentecost fund and constructed am. Church of Pentecost wey build prison for Ejura town in Ghana say dem dey build three more prisons. De Church only recent donate de prison for Ejura give Ghana Prison Service afta demma commission de facility. De Church of Pentecost reveal say dem go build de three new prisons by close of 2021.