Eko Bridge: Alternative roads to take as goment wan close Eko Bridge for 10 weeks
Eko Bridge: Alternative roads to take as goment wan close Eko Bridge for 10 weeks one hour wey don pass Wia dis foto come from, Twitter/Lagos State Transport Federal Goment of Nigeria wan begin emergency repairs of National Stadium bound of Eko Bridge from Costain to Alaka. During dis period of repair, dem go close di bridge partially from Friday 4th June, to Friday 13th August, 2021, according to di statement Lagos state Commissioner for Transportation, Dr. Frederic Oladeinde. Alternative road for Motorist during Eko Bridge Closure Goment don provide alternative road for car owners to mana...