Vimarsana
Biggest News Aggregation in the World

Federal Goment News Today : Breaking News, Live Updates & Top Stories | Vimarsana

Stay updated with breaking news from Federal Goment. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.

Top News In Federal Goment Today - Breaking & Trending Today

Tinubu appoint governing council members for Federal institutions – wetin be dia work? – Information Nigeria Pidgin - Vimarsana News

Tinubu appoint governing council members for Federal institutions – wetin be dia work? – Information Nigeria Pidgin

Nigeria goment don appoint new Pro-chancellors, Chairmen, and members of governing Boards of Federal institutions for Nigeria.According to di document wey dey for social media, Nigeria President Bola Tinubu confam di appointment for over 50 Federal Universities as each university get one Pro Chancel

Kwara goment reduce work days for workers sake of fuel subsidy removal - Vimarsana News

Kwara goment reduce work days for workers sake of fuel subsidy removal

Goment for Kwara State, Nigeria don reduce di numbers of days wey public servants for di state go dey go office for now. Dis, di goment dey hope say go help reduce di suffer-suffer wey dem dey pass thru sake of di petrol subsidy removal wey Nigeria goment do.From five days, public servants for di No

'Tiff say make dem no touch am until dem catch odas' – EFCC to Matawalle – Information Nigeria Pidgin - Vimarsana News

'Tiff say make dem no touch am until dem catch odas' – EFCC to Matawalle – Information Nigeria Pidgin

Di Economic and Financial Crimes commission, EFCC don clap back at Zamafara State Govnor, Bello Matawalle say e just dey yarn up and down cos im get alleged 70 billion naira corruption investigation for dia hand.Na di Director Public Affairs for di Commission, Osita Nwaja tok dis one on Thursday, gi

Fuel subsidy removal: Things wey Nigeria federal goment consider before suspension of fuel subsidy removal - Vimarsana News

Fuel subsidy removal: Things wey Nigeria federal goment consider before suspension of fuel subsidy removal

Di National Economic Council don suspend di subsidy removal wey suppose shele at di end of di adiministration President Muhammadu Buhari.

Source: bbc.com
Why Federal goment suspend fuel subsidy removal - Vimarsana News

Why Federal goment suspend fuel subsidy removal

Getty Images Di National Economic Council (NEC) on Thursday 27 April suspend di planned removal of subsidy on petroleum products by di end of President Muhammadu Buhari administration.Na di minister of Finance, Budget and National Planning, Zainab Ahmed, yarn dis one wen she dey brief