Kwara goment reduce work days for workers sake of fuel subsidy removal
Goment for Kwara State, Nigeria don reduce di numbers of days wey public servants for di state go dey go office for now. Dis, di goment dey hope say go help reduce di suffer-suffer wey dem dey pass thru sake of di petrol subsidy removal wey Nigeria goment do.From five days, public servants for di No