Vimarsana
Biggest News Aggregation in the World

State Govnor News Today : Breaking News, Live Updates & Top Stories | Vimarsana

Stay updated with breaking news from State Govnor. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.

Top News In State Govnor Today - Breaking & Trending Today

Kwara goment reduce work days for workers sake of fuel subsidy removal - Vimarsana News

Kwara goment reduce work days for workers sake of fuel subsidy removal

Goment for Kwara State, Nigeria don reduce di numbers of days wey public servants for di state go dey go office for now. Dis, di goment dey hope say go help reduce di suffer-suffer wey dem dey pass thru sake of di petrol subsidy removal wey Nigeria goment do.From five days, public servants for di No

List of Nigerian national honours award recipients 2022 plus wetin e mean - Vimarsana News

List of Nigerian national honours award recipients 2022 plus wetin e mean

President Muhammadu Buhari on Tuesday confer national honours to 449 Nigerians and friends of Nigeria. 

Source: bbc.com
Delegate meaning: Who be Party delegates and how dem dey pick dem? - Vimarsana News

Delegate meaning: Who be Party delegates and how dem dey pick dem?

Dis period na wen political party delegates dey shine sake of dia importance in electing candidates wey go represent dia party for di 2023 general elections.

Source: bbc.com
PDP primaries winner: Nyesom Wike speak on Atiku win - Vimarsana News

PDP primaries winner: Nyesom Wike speak on Atiku win

Wike obtain 237 delegate votes behind Atiku wey get 371 votes during Nigeria main opposition party special convention on May 28.

Source: bbc.com
Easter messages 2022: Wishes quotes from Buhari, Atiku, Tinubu, leaders to Nigerians - Vimarsana News

Easter messages 2022: Wishes quotes from Buhari, Atiku, Tinubu, leaders to Nigerians

Christians all ova di world dey celebrate Easter, di time wen Jesus die on di cross on Good Friday, and resurrect

Source: bbc.com