Tinubu appoint governing council members for Federal institutions – wetin be dia work? – Information Nigeria Pidgin
Nigeria goment don appoint new Pro-chancellors, Chairmen, and members of governing Boards of Federal institutions for Nigeria.According to di document wey dey for social media, Nigeria President Bola Tinubu confam di appointment for over 50 Federal Universities as each university get one Pro Chancel
Source: informationng.com