Level 2 lockdown: President Cyril Ramaphosa announce new restrictions for South Africa to contain Coronavirus
South Africa goment don place di kontri on Adjusted Alert Level 2 wit effect from Monday as cases of coronavirus continue to dey rise for di kontri.