Benue university students abducted: FUAM kidnap update, Igbariam Anambra killings, Nigeria Army security meeting for Rivers
Benue university students abducted: FUAM kidnap update, Igbariam Anambra killings, Nigeria Army security meeting for Rivers 26 April 2021 Wia dis foto come from, Getty Images Authorities for Nigeria don confam attacks wey some unknown armed men carry out for different parts of di kontri today. Anambra state police command confam di killing of nine pesin while Federal University of Agriculture Makurdi plus Benue state police command confam di kidnap of some students inside campus. For River state, eye witness give account of di attack wey gunmen carry out against some soldiers of di Nigerian A...