Live Breaking News & Updates on Aisha Jubril

Stay updated with breaking news from Aisha jubril. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.

Police rescue girl wey parents lock up for 10 years for Kano Nigeria


Police rescue girl wey parents lock up for 10 years for Kano Nigeria
8 hours wey don pass
Wia dis foto come from, Kano Police Command
A 15 year old wey parents lock up for 10 years don finally see rescue.
Nigerian police for northern state of Kano on Monday rescue Aisha Jubril wey dem keep for room since when she dey 5 years old.
Kano police command say dem receive report of di girl situation around 11am local time.
Di state commissioner of police immediately give order for officers to go rescue di girl.
Police say dem meet di girl without any proper feeding or needed healthcare living for dirty environment when dem go rescue her. ....

Murtala Mohammed , Arabi Mohammed , Aisha Jubril , Kano Police , ராபி முகமது , கனோ போலீஸ் ,