Live Breaking News & Updates on Bayo Omoboriowo Instagram Wetin
Stay updated with breaking news from Bayo omoboriowo instagram wetin. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.
Wetin you need to know about di National Centre for the Control of Small Arms and Light Weapons wey President Buhari form wey to control small arms sake of insecurity 3 May 2021 Wetin we call dis foto, President Muhamadu Buhari dey sign register for State House, Abuja Di continuous attacks wey dey happun across Nigeria and border kontris don make President Muhammadu Buhari approve di establishment of di National Centre for the Control of Small Arms and Light Weapons (NCCSALW). For inside statement wey im release for im official Twitter handle, President Muhammadu tok say di centre go dey under di Office of di National Security Adviser. ....