Universities in Benin and Togo: Why Nigerian goment suspend accreditation of degree certificates from Benin Republic and Togo
Nigeria goment say di issue of degree mills institutions, (institutions wey dey exist on paper or wey dey operate anyhow outside di control of regulators na global problem wey kontris dey battle wit.
Source: bbc.com