NIN Enrolment Registration: Check new guideline to register for National Identification Number NIN and update your SIM
NIN Enrolment Registration: Check new guideline to register for National Identification Number NIN and update your SIM 29 December 2020 Wia dis foto come from, NIMC Di National Identity Management Commission don issue fresh guidelines for pipo wey wan apply to get dia National Identification Number. Di tok-tok pesin of di NIMC , Kayode Adegoke,reveal dis new guideline on Tuesday for inside statement wey im call 'NIMC Adopt Booking System For NIN Enrolment'. He say dis new process go maker di enrolment process dey easier and safer for Staff and Applicants. Wetin de di new guideline? From Decem...