BBNaija season 7: Ex-Miss Nigeria, pharmacist, hype-woman, meet di Big Brother Naija level-up housemates
Di reality show na one of di biggest TV shows for Nigeria and dey always generate mixed reactions from di kontri pipo especially from dose wey think say e no dey add any value to di society.
Source: bbc.com