Di African pikin dance group wey collect Golden Buzzer for Britain's Got Talent
On Saturday, di ogbonge performance from di Ugandan dance group wey dem dey call Ghetto Kids for Britain's Got Talent (BGT) burst pipo brain sotay dem collect golden buzzer.Di pikin dem, wey dey between di ages of five and 13 years, dey part of one joinbodi wey dey use music dance and drama take hel