Ebonyi state news: Umahi conclude Ebubeagu launch plans to tackle unknown gunmen attacks
Ebonyi state news: Umahi conclude Ebubeagu launch plans to tackle unknown gunmen attacks 29 April 2021 Wetin we call dis foto, Ebonyi state govnor Dave Umahi dey address new Ebubeagu recruits Ebonyi state don prepare ground for di launching of di regional security outfit Ebubeagu Eastern Security. Dis na as 'unknown gunmen' never stop to terrorize di state wey tanda inside eastern region of Nigeria. Dave Umahi, di state govnor, for dia security council meeting display commanders of Ebubeagu for di thirteen local goment areas. Di security council also agree to form wetin dem call Joint Youth ...