'Edo ritualist den fit be false alarm' - Edo Civil Society Organisation
Edo Civil Society Organisation say Police fit don raise false alarm ontop tori of ritaulist den dem discover for Benin and so dem do independent investigation wey show say di place fit be illegal morgue but no be ritualist den as di police dey claim
Source: bbc.com