In Nigeria; Go to court or don't go to court
Man: My friend dey owe me money Woman: Wey dat your friend Man: E dey opposite e dey order beer Woman: you don’t mean it Man: even send waiter to come give me beer ooo Woman: Na lie Man: Human being get as dem dey Woman: wetin e come talk…