Vimarsana
Biggest News Aggregation in the World

Emma Mbe News Today : Breaking News, Live Updates & Top Stories | Vimarsana

Stay updated with breaking news from Emma Mbe. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.

Top News In Emma Mbe Today - Breaking & Trending Today

Who is Ada Jesus: Biography of di Nigerian Comedian wey die from Kidney disease - Vimarsana News

Who is Ada Jesus: Biography of di Nigerian Comedian wey die from Kidney disease

Who is Ada Jesus: Biography of di Nigerian Comedian wey die from Kidney disease 21 April 2021, 15:42 WAT New Informate 4 hours wey don pass Wia dis foto come from, Ada Jesus News of di death of popular Nigerian comedian wey bin dey battle Kidney disease send shock waves into Nigerian social media space on Wednesday. Di comedian bin dey limelight since di news of her sickness surface for February, 2021. Until di announcement of her death, most pipo no sabi much about di social media skit maker. See some of di tins you fit no know about Ada Jesus? Ada Jesus profile She celebrate her birthday t...

Source: bbc.com