Sunday Igboho: How di popular Yoruba activist and im supporters show face for Igangan, Fulani community afta 7-day ultimatum
Sunday Igboho: How di popular Yoruba activist and im supporters show face for Igangan, Fulani community afta 7-day ultimatum 22 January 2021 Wia dis foto come from, Sunday Igboho One popular Yoruba freedom fighter, Sunday Igboho, show face wit plenti supporters for Igangan town for Oyo State, south west of Nigeria just days afta im give fulani pipo seven days to leave di area. Tori be say na today Friday January 22 be di deadline day wey im give Fulani pipo to leave di town. Oga Igboho give dem di deadline dem when him confront di Seriki Fulani, Saliu Kadri afta im accuse dem say dem dey ki...