Gun ownership: Wetin Nigeria law tok about Zamfara state govnor order for citizens to get gun?
Di controversial order wey Zamfara state goment Bello Matawalle give im citizens to go buy gun, defend demsef against bandits and kidnappers don get many different reactions.
Source: bbc.com