Nigeria vs South Korea Fifa U20 World Cup Quarter final match stats & preview
Getty Images Di Fifa U20 World Cup don enta di quarterfinal stage wey one of di games go see Nigeria play South Korea.Na for di Estadio Único Madre de Ciudades di game go hold on Sunday for wetin man pipo believe say go dey interesting.Di two teams don show say dem no come do shere-we