Apam beach drowning: Ghana do Mass burial for teenagers wey die
Apam beach incident victims burial: Mass funeral ceremony happun for teenagers wey die for Ghana drowning incident 16 March 2021 Dem don bury 13 of de teenagers wey die for Apam Beach for Goma West District of de Central Region Ghana afta dem drown. Ministers of States, Parents, Chiefs, pastors and opinion leaders and classmates of di victims all present to perform final funeral rites of dia loved ones. Dem line up eleven bodies for de forecourt of St Luke's Catholic Hospital to pay last respect to dem. Dem bury two earlier, due to the bad state de bodies bin dey. Delegation from de Presiden...