Kano court confam 'Good Friday' deadline to kill rooster wey dey disturb neighbour – Information Nigeria Pidgin
Getty Images One rooster wey dem hold for cage on a farm on 23 January, 2023 in Austin, Texas. Baba Jibo Ibrahim wey be tok tok pesin for Kano state courts confam to BBC News Pidgin say magistrate court for di state don order one cock owner to slaughter di animal by Friday after neighb