Niger State kidnapping updates: Two mothers die of 'shock' afta bandits kidnap dia pikins
One of di woman wey die, dem bury her on Wednesday, 2nd of June, 2021 but di state goment say dem neva get infor of di death of di parents.
Source: bbc.com
Stay updated with breaking news from Ibrahim Meatne. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.
One of di woman wey die, dem bury her on Wednesday, 2nd of June, 2021 but di state goment say dem neva get infor of di death of di parents.