Vimarsana
Biggest News Aggregation in the World

Indigenous Pipo News Today : Breaking News, Live Updates & Top Stories | Vimarsana

Stay updated with breaking news from Indigenous Pipo. Get real-time updates on events, politics, business, and more. Visit us for reliable news and exclusive interviews.

Top News In Indigenous Pipo Today - Breaking & Trending Today

Imo state news: Izombe, Orlu, Orsu Ihitte Ukwa see Nigeria military operation lately - Vimarsana News

Imo state news: Izombe, Orlu, Orsu Ihitte Ukwa see Nigeria military operation lately

Goment of Imo state bin invite di military for February to di state to help stop di violence wey militants dey cause.

Source: bbc.com
Dora Akunyili husband: DSS deny killing of Dr Chike Akunyili - Vimarsana News

Dora Akunyili husband: DSS deny killing of Dr Chike Akunyili

Department of State Services say dem cherish life and believe in di rule of law.

Source: bbc.com
See security advisory as police begin monitor IPOB, Oodua Republic agitators alleged threat to attack Lagos - Vimarsana News

See security advisory as police begin monitor IPOB, Oodua Republic agitators alleged threat to attack Lagos

See security advisory as police begin monitor IPOB, Oodua Republic agitators alleged threat to attack Lagos 10 May 2021 Wia dis foto come from, Other Lagos Police Commissioner, Hakeem Odumosu, say dem don take notice of threats from Oodua Republic and di Indigenous Pipo of Biafra (IPOB), wey wan cause katakata for di Nigeria economic capital. Inside paper wey di commissioner present for di appraisal of security situation for Lagos meeting, Oga Odumosu say di police don identify twenty four of di Oodua Republic groups and dem dey monitor dem. And for di IPOB threat, im say di police command i...

Source: bbc.com