Oga Yakubu give Inec pass mark despite EU & oda reports on 2023 general elections
Di Independent National Electoral Commission (Inec) don submit say di just concluded 2023 general elections produce di most diverse outcome wey Nigeria don record since 1999.Di Chairman of di electoral body, Prof Mahmood Yakubu and members of di commission tok as dem review di 2023 general elections
Source: informationng.com