Why PDP national chairman, Ayu chop suspension from party
Di Peoples Democratic Party (PDP) on Sunday announce say di suspension of im National Chairman, Dr. Iyorchia Ayu, for alleged anti party activities.Ayu suspension dey come from diPDP Ward Executives of im Igyorov Ward for Gboko Local Goment Area of Benue State.Dem suspend am for anti-party activitie