Eedris Abdulkareem and Burna Boy in war of words over controversial podcast comment – Opinion Nigeria
In the now-deleted post, the 32-year-old wrote: “Abdul Kareem abi wetin dem dey call your papa, I no blame you. I blame people wey donate money for your hospital bills. And I wish say you be person wey fit dey enter the kind places wey i dey dey, make we use mistake jam.”